m1z no slip no sleep (nsns) şarkı sözleri

Monez Kosi time oo What you sow is what you reap Some day hustle while some day sleep And you know life is deep It can f*ck you up anytime like a bitch I'm always on a trip, wetin I dey reason pass wetin I dey think I no go talk wetin i I see Don't judge me, never criticize me, size me Let me take you to the 90s Chasing my dream, I be dream chaser mo ru ponpon mo Shey bricklayer Hustle everyday just to get paper Ishey kolowo brother, all na grace Pray bad belle no go come my way Baba gba mi lowo aiye Ti won ba pe olowo make dem call my name So many ups and downs, challenges and problems Wey I no fit tell my guy, anytime I come online Post some nice picture, people go, they call my guy I hustle day and night, to make mama proud Make everything day alright So anytime I fall, I believe I go rise ooo I've learnt many thing from my past ooo Make dem no talk shit Towo bade won ni o dogbon si ni And I know you no love me Big bag yen gangan ni focus me Make dem no talk shit Towo bade won ni o dogbon si ni And I know you no love me Big bag yen gangan ni focus mi No matter the condition, make you give thanks Temi ba wa ireti nbe Back to back, we go give them Sometimes I talk to myself Feeling depressed but I can't kill myself I no say, I'm trying my best Man dey find wetin man go chop To be a man no be one day job Won fe gbe mi pamo mo ti jade tan Kilowade te de wan rojo Life na grace, no be who sabi Mo fi iyo mugari, mi o lowo sugar ni Broke days only mama stood by me Ore o de inu oju lari Laye ti mo wa me I no go do bad thing Do bad ting Omo ko si Fugazi Lambo pelu Bugatti Ki de kole fun iyami Laye ti mo wa me I no go do bad thing Do bad ting Omo ko si Fugazi Lambo pelu Bugatti Ki de kole fun iyami Laye ti mo wa me I no go do bad thing Do bad ting Omo ko si Fugazi Lambo pelu Bugatti
Sanatçı: M1z
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M1z hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı