m2g jealousy 2 high bp şarkı sözleri

M2G music Iye iye iye eh ehn Ehn ehn ha Original music Something must kill a man You know wetin you want die with As I dey I no dey see crase man Talkless say I want catch witch eh ehn I carry my own matter Waka for my own small lane Na me dey feel the pain And when he pay na me too go see the gain So erora erora erora erora oh Ogbeni you cant be me Erora erora erora erora eh So why do you envy me broda Erora erora erora erora oh Ogbeni you cant be me Erora erora erora erora eh Just because From jealousy to high bp And from high bp to die Somebody go die today For my matter oo From jealousy to high bp And from high bp to die Somebody go die today For my matter oo Something must kill a man Every man like a different soup Everybody get him chance So make my success e no pain you Dem say na wetin be my plan B If my music no pay Dem say since i pears my ear Right now me i too dey pose So erora erora erora erora oh Ogbeni you cant be me Erora erora erora erora eh So why do you envy me broda Erora erora erora erora oh Ogbeni you cant be me Erora erora erora erora eh Just because From jealousy to high bp And from high bp to die Somebody go die today For my matter oo From jealousy to high bp And from high bp to die Somebody go die today For my matter oo Some go say I pose Some go say i dey draw my nose ehn ehn Some go say i raze Some go say twiste too dey sag ye ah Some go say na Jun man Some go say I too dey like woman Some go say na thief while Some go say him matter to dey strick From jealousy to high bp And from high bp to die Somebody go die today For my matter oo From jealousy to high bp And from high bp to die Somebody go die today For my matter oo Iye iye eh ehn
Sanatçı: M2g
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M2g hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı