m3nsa eyes but no eyes şarkı sözleri

How come sey we all dey matter inside we all dey suffer Something dey cause me dey cause dey cause your son and daughter Wey we all fit come together then try to sort each other Then you go turn around and sell out just because of dollar Man just dey think how fast e go fit chop somthing today Forget about ein people make dem find demma own way Forgetting sey the the same people put am for where e dey E catch too high to see suffering below he's too far away Dem get eyes, but dem no dey see Dem get heart, but dem no dey feel Some too dey get mind, but dem no dey think That be why we all dey inside the boat wey we dey sink Dem get eyes, but dem no dey see Myopia, dem no dey see nothing Dem get heart, but dem no dey feel Ice cold heart, dem no dey feel nothing Some too dey get mind, but dem no dey think Bad mind sɔŋ dem no dey think about you That be why we all dey inside the boat wey we dey sink Dem get eyes, but dem no dey see Myopia, dem no dey see nothing Dem get heart, but dem no dey feel Ice cold heart, dem no dey feel nothing Some too dey get mind, but dem no dey think Bad mind sɔŋ dem no dey think about you That be why we all dey inside the boat wey we dey sink I say dem
Sanatçı: M3NSA
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M3NSA hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı