m3nsa hold back nottin' şarkı sözleri
Baby I know sey you bore sey I no dey speak
But make I tell you one thing, be you dey make I weak
If I open my mouth
Wey I no dey talk
Ebi sey I no dey believe sey ebi you dey with me
Oh what a marvelous marvel
Make I lose all my marbles
Just to speak is a mouthful
No be sey I be doubtful
I want make you understand sey
I go fit to withstand anything
To dey in your plans inside, alright
Suicide
Suicide
I make wild
Ready to risk it all anytime you're in sight
So alive so alive I excite
I go talk everything but sometimes I just fight it
And when you dey by my side
I no dey fit to decide
You go want make we fly
Or make we take motorbike
This free feeling of feeling free
Is freeing me from fleeing
Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
I Say Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
I Say Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
I Say Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
I Say Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
I Say Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
I Say Hold Back Nottin'
The Meek Shall Inherit The Earth
Six Feet Under
And Soon Will Be Forgotten
Baby I know sey you bore sey I no dey speak
But make I tell you one thing, be you dey make I weak
If I open my mouth
Wey I no dey talk
Ebi sey I no dey believe sey ebi you dey with me

