ma mario more money şarkı sözleri

... You go explain explain because No evidence If i go gara lasan I go chop life enter maley (ah) Weytin con be the koko I no won dey explain More money kowope I no mind if you kowo le (eihao oh oh) Now make dem dey see my Dance Make dem see me gyrate (gyrate o) Emi a dupe lowo Dupe lowo Jah Jehovah Jah Jehovah Emi a dupe lowo Dupe lowo Jah Jehovah Jah Jehovah Money wey dey make noise Money wey go stop nonsense (lawa n wa) Beggar no dey get choice o But money dey give am joy ah Ahn ahh Long life o better life Ninu owo (ninu owo) Inshallah (oh oh o) More money kowope I no mind if you kowole (i no mind if you kowole) eeiahoo o Now make dem sey see me dance Make dem see me gyrate (gyrate o) Emi a dupe lowo Dupe lowo Jah Jehovah Jah Jehovah Emi a dupe lowo Dupe lowo Jah Jehovah Jah Jehovah
Sanatçı: Ma Mario
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ma Mario hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı