ma sky jowa şarkı sözleri

Oh yeeah yeee Ooo Beat killer Masky lomo naa ohn yeh yeh Baby girl let's go yeeah Go slow low Ooo oh eeh Omoge hakuna hakuna Hakuna matata She enter me like Uber Her backside be like Rihana Rihana yeh yeh Baby jowa o Jowa o Walahi kole remi o (kole remi o eeeh eh) I go be your umbrella Rain Dey fall o, sun dey shine You go see me wella (wella o) I gat u covered (eh) Oya jo dada baby Oya whine dada baby You dey make me go high Yeah Baby turn up the light oo Oh yeah oh yeah Turn up the light oo I Dey feel that your vibes oo Oo yeah baby I go be that your hero oo (be that your hero) Oh oo yeh oh yeh Oh my baby jo dada dada Anywhere you dey baby (baby o yeah) Anywhere you go baby You know sey me I go dey there You know sey me I go connect Some like to gboriwa Me no send them Me like to gbowo wa (are you feeling it) Oya jo dada baby Oya whine dada baby You dey make me go high yeah Baby turn up the light oo Oh yeah oh yeah (oh baby my baby) I Dey feel that your vibes oo Oo yeah baby I go be that your hero oo Oh oo yeh oh yeh Oh my baby jo dada dada I love the wey you Dey whyne it (bum bum) Oh baby my baby You are one of a kind o Showo lo feni Asho lo feni Se eshin lo feni Baby turn up the light oo Baby name it yeah I Dey feel that your vibes oo Oo yeah baby (you're my one and only oh eeh) I go be that your hero oo Oh oo yeh oh yeh Oh my baby jo dada dada Beat killer
Sanatçı: MA Sky
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:22
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
MA Sky hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı