mabs fate şarkı sözleri

Whether na slow slow Faster One day I go blow ooo Whether na slow slow Faster One day I go blow ooo I just dey chop my life Steady living for a greater height 6 feet with a voice light Sleeping good Every day and night My dreams No go die Yardstick plan I get dem sha God always ultra dey my back Na from clap, dance dey always start Now I am looking all fending Everything is so Gucci And u still offended Trendy nigga big belle Wey no get no sense Stop acting like u love urself And I know u don't love me Jealousy is your glory I am ur number one topic Just like me and Agarry We dey catch the vibe Cos God dey bad boy vibe Whether na slow slow Faster faster One day I go blow ooooh Whether na slow slow Faster faster One day I go blow ooo I manifest the talk I talk The spoken words I rock Is nothing to u So I don't give a damn or f*ck And if u think say I no wise Cos I think about my family My money and my time I spend behind I don't understand your hate But it's really nice to see You capitalize on the lies And I give thanks to Jah For Remi and Keeon For the life, they change in no time Shebi na u tell me say I no go make am Cos u think say our stars realign I pray I keep on growing Learning to keep knowing Like the wind I keep on blowing Ocean vibes Surely keep on flowing. Whether na slow slow Faster faster One day I go blow ooooh Whether na slow slow Faster faster One day I go blow ooo
Sanatçı: Mabs
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Mabs hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı