mac fadaka come2ru şarkı sözleri

Don fi di riddim you know Yaman Bumerey fire got the sauce Ooh I See your body fine like this Na you dey make me sing like this No kon dey style for me Wetin you want pass money A true son of Edo wey I be Girlie dey with me Come make we join body Throw the bill I go chest am anyhow e be Go down down down down Feel the riddim Make u bounce bounce bounce Bounce Go down down down down Feel the riddim Make u bounce bounce bounce Bounce Badt man come2ru When me step inna the place You know me no fit stumble Me no fit stumble Badt come2ru When me step inna the place You know me no fit stumble Me no fit stumble Let the riddim fling right now New blessed daddy is in town You can place your order now Let the buddy bounce Some liquor fi di brain Catch the vibe catch the feeling Sweet sensation No interruption Body cause comotion A true son of Edo wey I be Girlie dey with me Come make we join body Throw the bill I go chest am anyhow e be Go down down down down Feel the riddim Make u bounce bounce bounce Bounce Go down down down down Feel the riddim Make u bounce bounce bounce Bounce Come2ru When me step inna the place You know me no fit stumble Me no fit stumble Badt man come2ru When me step inna the place You know me no fit stumble Me no fit stumble Artica Artica Don dada don dada Artica Artica Me no fit stumble Come2ru When me step inna the place You know me no fit stumble Yeah Mekofu Omoluabi never stumble Rasta man can never stumble Bumerey fire got the sauce You know say me capable
Sanatçı: Mac Fadaka
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Mac Fadaka hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı