mac fadaka gboomshaka şarkı sözleri

1402O9 sounds from the root Me affi let them know Say Rasta man don show We affi burst up the show Seven billion a day Coca-Cola coke Hmmm give them back to back Birthday like a carnival See the charisma cute Smart with the big bag Life process no be juju No be rush Baba go carry you do mumu E no go still sup If na business wey go bring credits Bring am bring am No dey dull am That kind matter wey go cause me Headache Keep am no even talk am Overdose overdose Jah blessings on me Overdose overdose See dem pork nose pork nose Say the boy no go glow I be like "obobs time don go like this? Wey them no know Them no know Na the Riddim wey dem swing Sweet like honey Hotter than sting Little CC wine slowly I got big stack coming Only big bag deals Everything bless no shaking Talk to me talk to me Don't be shy bring the ... Stack up all the credits yeah yeah Deserve all the merits yeah yeah Ever blazing ever ready Drip drip drip on a daily Life process no be juju No be rush Baba go carry you do mumu E no go still sup If na business wey go bring credits Bring am bring am No dey dull am That kind matter wey go cause me Headache Keep am no even talk am Overdose overdose Jah blessings on me Overdose overdose See dem pork nose pork nose Say the boy no go glow I be like "obobs time don go like this? Wey them no know Them no know Gboomshaka gboomshaka Don dad don dada You don know say everything nice
Sanatçı: Mac Fadaka
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Mac Fadaka hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı