mac fadaka money şarkı sözleri

Done fi the riddim you know Shey you wan hear the koko Koko koko Sharpen you strategy Make you no for borrow As you dey hustle for the money Make you know wetin you dey Swallow hmmm yeah yeah Na sun wey set go rise No let anyone still your vibe Get the money Get the money Spend the money Spend the money Move your body Move your body Party party party nonstop Get the money Get the money Spread the money Spread am wisely Move your body Move your body Party party party nonstop Give them giddem give them giddem Give them Nonstop Feed them feeddem feed them Feed them feeddem nonstop Dance to the baseline Dance to the baseline Make you no dey waist time Make you no dey waist time Na who get money them dey recognize Olowolayemo jor mo Na money dem take enjoy your Ikivya eninaharugbo hmm Counting my blessings I am thankful for the mercies Jah promises never seize Jah promises never seize Get the money Get the money Spend the money Spend the money Move your body Move your body Party party party nonstop Get the money Get the money Spread the money Spread am wisely Move your body Move your body yeah yeah Party party party nonstop Getti my own business Make you try to mind your business Getti my own business Make you try to mind your business I got the fitness Jah be my witness I just wan Flex n Party with my real friends O Lord I pray Increase my greatness O Lord I pray Increase my greatness Shey you wan hear the koko Koko koko Sharpen your strategy Make you no for borrow As you dey hustle for the money Make you know wetin you dey Swallow hmmm Na sun wey set go rise No let anyone still your vibe Get the money Get the money Spend the money Spend the money Move your body Move your body Party party party nonstop Get the money Get the money Spread the money Spread am wisely Move your body Move your body Party party party nonestop Get the money Get the money Spend the money Spend the money Move your body Move your body Party party party nonstop Get the money Get the money Spread the money Spread am wisely Move your body Move your body Party party party nonstop
Sanatçı: Mac Fadaka
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Mac Fadaka hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı