mac fadaka the plug şarkı sözleri
Hmmmm
Ona na ona na ummm
No be today wey man done dey Fast and pray
Give thanks for the blessings
Wey dey come my way
E be like say
E delay but e surely pay
Surely pay eh eh eh
Everything is up to date
Right now we don upgrade
Na we music dey burst the Space
Burst up the space burst the Space
We dey top up top up
Right now
We dey drink up drink up
Tell dem make them lock up Lock up
Na only Jah be plug
Now we are on the top
We dey top up top up
Right now
We dey drink up drink up
Tell dem make them lock up Lock up
Na only Jah be the plug
Now we are on the top
Yeah i
Come let's party tonight
Come make we toast to life
Make we give Jah thanks and Praises
For the life we are living
No negativity
Only positivity
It's a free life we're living
Man I fi thank Jah
Still am breathing
Ahhhha ha ha uyeah
Only Jah be the plug oo i
Don nu
We dey top up top up
Right now
We dey drink up drink up
Tell dem
Make them lock up Lock up
Na only Jah be plug
Now we are on the top
We dey top up top up
Right now
We dey drink up drink up
Tell dem
Make them lock up lock up
Na only Jah be the plug
Now we are on the top
I've been working all day
Na Jah still dey pave the way
Me no care what dem want to Say
Want to say yeah say
We living life for your notice
That year
When we dey for low key
Nobody even send we
Nobody even send we
Right now
We dey top up top up
Right now
We dey drink up drink up
Tell dem make them lock up Lock up
Na only Jah be plug
Now we are on the top
We dey top up top up
Right now
We dey drink up drink up
Tell dem make them lock up Lock up
Na only Jah be the plug
Now we are on the top
We dey top up
On the top
On the top yeah
We're on the top yeah
Right now is all about the rock

