MacFeco & Kodi şarkı sözleri
Zikkotunez
Ups and downs in this life
Make you no dey dull
I have been on the road tryna get it two four seven
When they hate on a nigga they gon want you more
You gon stay real nigga you ain't got no rebel
Many ways to the top hope you don't get lost
Live a life play a role make it up no medal
I have been searching for the light i don't know the cost
I have been searching for the light i don't know the cost
Work and pray
This shit is everyday
Say I no come dey look your face
Say I just wanna make a way
Tryna make a way
In this life
Work and pray
This shit is everyday
Say I no come dey look your face
Say I am just tryna make a way
Tryna make a way
Yeah
Say she love how I dey burst rap
I dey work trap
Always on track
OGs dey cut cap
Bad Bs say their Hotspot, I Must tap
Blow up like Bomb blast
Now dem wan ask, what is the compass
Follow who know road, now who know road don crash
Used to run from cop cars
Got caught sometimes chop slap
This is that come back
For all the times dem tell us to turn back
Came a long way, right & wrong way
I know one wey sure pass
Deal with Rainy days, pray for sunny days, no weather forecast
Work and pray
This shit is everyday
Say I no come dey look your face
Say I just wanna make a way
Tryna make a way
In this life
Work and pray
This shit is everyday
Say I no come dey look your face
Say I am just tryna make a way
Tryna make a way
Yeah