MacFeco şarkı sözleri
Ah eh ah
She say she want a richer man a jagaban wey get money
Baby i no get, can't you see baby girl i am sorry
Make you go If I no fit reach am
She say she want a richer man even though she know say i dey deliver better than a Pizza man
New in your face but I'm old to the game
I'm more like a sniper cause i only get my aim
Came in the game and i bet they know my name
It's funny i ain't about the money and fame but they still follow
Hmm... nwanne kee ihe a koga sef
Igbo boy, money controls the movement
Baby i was hoping you'd understand but all you seem to need is a another man
She say she want a richer man a jagaban wey get money
Baby i no get, can't you see baby girl i am sorry
Make you go If I No Fit reach am
See i want it so i go for it, I'm the business you can like to take a loan for it
Whole time mehn i never had a hoe time
Hapu wrist watch nwanne i got no time
Nobi beans, no soya. These girls ain't loyal
4,5,6 guys like say na roll call
All i get na preek for these chicks I'm like F em
Cause they ain't a guarantee so i can't trust em
MOTB too many JAMB questions when they see me
You gats understand baby
That the boy's been making plans baby
Baby i was hoping you'd understand but all you seem to need is a another man