MacFeco şarkı sözleri
Eh
Where you from? Straight outta Aba
We no dey play straight so me tell dem say
YBG MOTB got V Sparks with me
Beast from the east real ducking MVPs
Haters talk a lot but dem no get doings
So they just envy so they just envy
See money talks so mind wetin you dey tell me
Out here in the city out here in the streets
Spreading the ghetto gospel so ha si mu preach
So ha si mu preach
Just like migos nwanne you know I dey rep my culture
Igbo boy east side coming thru puo nu uzo
Haters wanna profit from my suffering like vultures
But God forbid I mean God forgive dem
Never had it easy nwanne so I gats to go hard
Cuz me sef wan enjoy omo I want to live large
Get this milli God willing sign two or more dealy
Say you are the king of my city nigga woah oh really
I no dey compete with anybody but I'm so ready
For anything wey dem carry come
Bout to blow omo I carry bomb
Everyday I dey hope and pray oluwa bless the hustle of a young nigga
Gotta work my fucking plan gotta feed the fam gotta be the man
Be the man that I dream of
So help me God
Had to do it my way need no help fro anybody
So I stay committed to the grind like a relationship
Till those wey no believe in me go start to dey play my shit
YBG MOTB got V Sparks with me
Beast from the east real ducking MVPs
Haters talk a lot but dem no get doings
So they just envy so they just envy
See money talks so mind wetin you dey tell me
Out here in the city out here in the streets
Spreading the ghetto gospel so ha si mu preach
So ha si mu preach
Came a long way from being broke
Trust me people been dey use me dey joke
Win and losses but I no take break and I no lose faith and I no lose hope
Cuz I know say my vision on clear
See clear even through a blind fold
I go be millionaire nwanne I dey feel am for my soul
I want to be the boss more than the artist
I no dey do for popular demand see
I dey my zone I dey do my own and you no gats understand me
They wan know how I take dey grind
They hate when you shine
Might catch a body like offside if you cross the line so take your time
I be spreading the ghetto so ha si mu preach
Flows wey dey open doors boy e jim di keys