macjreyz dangerous şarkı sözleri

Naughtybeatz wagwan Macjreyz be so dangerous Malowa coz the boy Dey serious I be Vernomous, I be dangerous Just so you know I Dey serious Step inna the zone demma like me See the way your girl looking at me Looking like a bad boy from the 90s Even the ones wey no believe me dem Dey hype me So you know the boy never take it very likely Heavy weight champion I don't do light thing My mans be like grass see the way dem plenty Gently, ma loshe werey Before dem make you bendee Aye Blow your mind likka isis They say I take a lotta chances What's the point if you don't take risk And you move from legedese to mercedes Bad boy motu gbede wa All of dem know say gbegewa You wan collect oya sarewa I Dey f things up no be kerewa Macjreyz be so dangerous Malowa coz the boy Dey serious I be Vernomous, I be dangerous Just so you know I Dey serious I gat my eyes on the prize F with the boy Dey go gii you your size Dem go rush you likka jollof rice E doesn't matter if you be black or white Ye Dem go shooku any eye wey looku If you come my lungu dem go make you feel good You go humble omoh you go tutu E go be like vudu when we pull up skru skru Blow your mind likka isis They say I take a lotta chances What's the point if you don't take risk And you move from legedese to mercedes Bad boy motu gbede wa All of dem know say gbegewa You wan collect oya sarewa I Dey f things up no be kerewa Macjreyz be so dangerous Malowa coz the boy Dey serious I be Vernomous, I be dangerous Just so you know I Dey serious
Sanatçı: Macjreyz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Macjreyz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı