macjreyz o.k şarkı sözleri

Young elchapo, pull up inna benzo Rubber band addict Pablo esco E be money pon me mind when I sleep o Excess life I Dey chop for my dream o Dah be why I wake up pull up on me grind Deep down e be money I Dey find They say follow who know road you dunno what you find Vision wey I get omoh fii to blind your eye Ok me I give dem ok Giddem vibe wey Dey very ok We Dey chop anything jeun soke Awon temi fly like winch loke loke Ok me I give dem ok Giddem vibe wey Dey very ok We Dey chop anything jeun soke Awon temi fly like winch loke loke All for the money All for the money Man move likka busy body All for the money Many acting funny why you do like you dunno ni They be very scared na why dem no wan support ni Abobby abobby Don't disturb am working Socket everywhere na we be the plugin Decent with the swag you can see the way I tuck in Electric vibe I see you gbadun the shocking You can reach me through the walkie talkie I been working puck it mehn I'm not lucky Ok me I give dem ok Giddem vibe wey Dey very ok We Dey chop anything jeun soke Awon temi fly like winch loke loke Ok me I give dem ok Giddem vibe wey Dey very ok We Dey chop anything jeun soke Awon temi fly like winch loke loke All for the money All for the money Man move likka busy body All for the money
Sanatçı: Macjreyz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Macjreyz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı