macjreyz vitamin şarkı sözleri

Hita hita hin Say my vibe sweet dem for body Likka vitamin cnd you know I gat dem White girls Jumpin' & the Melanin They say Mac you're killin me Won ko mi je bi kilishi cye” cnd am killing shiii (she) Mami mami mami mami Watch your boy make dem craze Mans finna give dem inna haste cnd yunno me got no time to waste Everybody carry plate for the place Coz yunno all”o dem wanna have a taste Man wey Give dem properly cll o' the gyals dem wan ko ba mi Elchapo 90 enter the place So yunno say mans not ordinary Issa mad vibe for my sanctuary Gat dem screaming joor ma pa mi See the gyals dem pon dey knees & Dey asking for blessings & dey say cmin cmin oooooo cmin cmin Hita hita hin Say my vibe sweet dem for body Likka vitamin cnd you know I gat dem White girls Jumpin' & the Melanin They say Mac you're killin me Won ko mi je bi kilishi cye” cnd am killing shiii (she) Gyal dem hold me down Say dem no wan let me go Dey like the vibe I give dem So dem wan carry me go When I comot shirt dem kpariwo Say I make dem proud like papilo Mana bad man & all o'dem know I dey give all o'dem joy like shayo I dey enter their net i no dey lago No film-trick, Omoh no wayo Badman dey giddem kakaraka Mana balling on dem like I be Barca Giddem Taka Taka na d Blacka If dem stand gidigba dem go stagger Make your lady go Gaga This one na another saga cye! Hita hita hin Say my vibe sweet dem for body Likka vitamin cnd you know I gat dem White girls Jumpin' & the Melanin They say Mac you're killin me Won ko mi je bi kilishi cye” cnd am killing shiii (she) Hita hita hin Say my vibe sweet dem for body Likka vitamin cnd you know I gat dem White girls Jumpin' & the Melanin They say Mac you're killin me Won ko mi je bi kilishi cye” cnd am killing shiii (she) Naughtybeatz Wagwan!
Sanatçı: Macjreyz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Macjreyz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı