mackson smile (feat. mr moore & preshox) şarkı sözleri
Highly
Life is hard
But we'll be fine
Yeah we all deserve to smile
Yea yeah yeah
Yeah we all deserve to smile
Make i tell you story
Of how the matter go
Mama tell me say son
One dey you go blow
Wake every morning
Steady i dey chase my goals
Where the money dey bros
Be the place wey i dey go
Errh
Road to success very narrow
We dey drag am like na claro
We changing cars like wheelbarrow
Defense so tight Cannavaro
Dripping on the on regular
All my ni**as are bread winners
Fighting for bread like Mandela
Eight people one cup of rice
Remember back in the days
When things wasn't nice
Gat lot of tears in my eyes
Me tell no lies
Couldn't afford what i like
School dropout there was no funds
If i be girl i for do runs
If no be God i for pull gun
But the dream big i move on
Life is hard
But we'll be fine
Yeah we all deserve to smile
Yea yeah yeah
Yeah we all deserve to smile
Una done see am o
You see the way the matter go o
You gats dey focus o
Bcos we know where we from dey come
We no wan go back to where we from dey come
Bcos we dey move forward
Na only forward we know o
Na later for una

