macp sense (feat. erigga) şarkı sözleri
Raaa
It's another one Deltas 1st Son Alongside Paper Boy
Eh eh eh M A C P, Paper Boy True story
Chai Omo na true story eh Mr Moore's on the beat oh
As I dey hustle for the street I Dey pray make Baba God bless my way eh chai
No be clear eyes boys take travel from Nigeria down to Malay eh chai
I no Dey jealous my paddi oh oh
I no Dey fight another man oh
As I Dey chase my money oh oh
Me I Dey pray for my brother man
Oghene Bless me oh eh
Dem no go for stress me eh eh ah ya
Oniovo Ke me whobeguolo nuwhorewheha
Is it the money or the car the fame or the house oh
Brother you go get am oh eh chai
You go get am oh
If you believe you go make am oh eh I say
You go make am oh
No be fight omo na sense dem dey use to make d money
No be by power omo na sense dem dey use to make d money
No be by juju oh omo na sense dem dey use to make d money
No be by muscle oh omo na sense dem dey use to make d money
Ah ah ah ah eh omo na sense oh na sense oh
Ah ah ah ah eh omo na God oh na Go oh
Ah ah ah ah eh omo na sense oh na sense oh
Ah ah ah ah eh omo na God oh na Go oh
First of all na pastor wey nor too get members
Na him dey get time for demons
All this people never loved us remember
We dey shine dem wan come dim us
Soon as my rap enter na once na the girl love
Champagne for the pain I don too do syrup
Erigga watin na you too dey do sometimes
You enter oriental book room take am do short time
Doings na potopoto when we enter club
Area dey hala ogbeni which bank you rob
Even if na ritual Abeg make dem involve us
Involve God my brother your money go surplus
Day break everywhere burst eye turn dem
The way I take Dey shake their leg I swear back pain dem
My fan base na worldwide na watin God confam
Na parlour u blow who know you for una compound Na God