mactiza dey ok şarkı sözleri

Since i come UK I swear i never dey ok I dey do job wey no dey ok But i come to chase the money Pass dem Adeleke Many wey come UK like me Follow no dey ok Dem dey do job wey no dey ok But dem come chase the money Like dem Adeleke Some dey in debt Some cant pay their rent Many pay for COS Now dem dey regret Many mothers wept Their dependant dey vex We work with no relent So no time for merriment No be sapa Make many people japa Me i japa Make my pikin no need to japa Let me clearly tell you Your body go tell you Cos people wey dey work for Warehouse daily dey find a way out o Many carers go need carers soon I no go lie I miss some naija food and suya too I no fit lie Sometimes i wonder whether I go fit still continue Sometimes i ponder whether I go fit still continue Since i come UK I swear i never dey ok I dey do job wey no dey ok But i come to chase the money Pass dem Adeleke Many wey come UK like me Follow no dey ok Dem dey do job wey no dey ok But dem come chase the money Like dem Adeleke I'm a carer that is caring For a Karen who is racist Deep down Every race is racist We hate the truth But we need to face it People hate the truth Because of how the taste feels I am lonely with wild thoughts I need a blonde Who doesn't give a f*ck To let a nigga f*ck Call me a nigga while we f*ck I dont give a f*ck Call me a nigga if you want I dont give a f*ck I'm here to work I'm here to reach the top But as a carer right It's kind-of tough I know the journey To the top is gonna be rough That's why i'm tougher Cos i can't be a pauper I came her to prosper So my pikin no go suffer My sons go play soccer Daughters go be ballers
Sanatçı: Mactiza
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Mactiza hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı