mactiza ose şarkı sözleri
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem
Ose pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
Ose pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
E dey pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
E dey pepper dem
Ose pepper dem
Oselobua where you dey go na?
See your big baka like arewa Oselobua!
Oselobua! Give me your love na
See you big baka like arewa Oselobua
When you pull up with your crew
You dey block street
No mind Amaka
She dey run things
Na her runs with two baba be the hot gist
Na her runs with two baba be the hot gist
You to fresh you too fine
You dey work as a boss
And your loved ones dey chop
E dey pepper dem
You too fresh you too fine
You dey work as a boss
And your loved ones dey chop
E dey pepper dem
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem
Ose pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
Ose pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
E dey pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
E dey pepper dem
Ose pepper dem
You sabi dance
E pepper dem
You no sabi dance
E pepper dem
You get money
E pepper dem
You no get money
E pepper dem
You dey single
E pepper dem
You marry
E pepper dem
E pepper dem
Wetin no go pepper dem?
Started from the button to the top
When you get money
You dey ball
Na designers from leg to top
Na designers from leg to top
Oselobua where you dey go na?
See your big baka like arewa Oselobua!
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem e dey pepper dem ka ose
Pepper dem
Ose pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
Ose pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
E dey pepper dem
Ose pepper dem
Pepper dem
E dey pepper dem
Ose pepper dem

