madison kecci star şarkı sözleri

Me no fit to talk say the matter plenty Me no fit to write say the letter lengthy Everybody talk, ain't nobody helping Ain't nobody thinking, everybody empty Dem are try famz cuz the boy a turn star Twenty eighteen man a jam Kikstar All the girl dem finna call me mister Me I see the DM when I log in Insta' And I be star I don show (yhyh Madison e don show) And I be star I don show (yhyh Madison e don show) Friday, talent shows back in high school Climb stage, everybody go dey shout boo But that no mean say me I gats move Cuz I sabi say everything na just cruise Was never hanging with the main clique Just a cool black boy at the back seat And I no dey chill for the big treat All I had was just book and some music But then I knew that I had to do better I stayed lowkey as a steady goal getter I had to make changes I wrote a new letter My circle so small still I had a few haters When I was fifteen then I moved with the streets Bodija-Sango was the place I retreat Igboro too tight anybody can die Better stay on the low till you get the next flight Me no fit to talk say the matter plenty Me no fit to write say the letter lengthy Everybody talk, ain't nobody helping Ain't nobody thinking, everybody empty Dem are try famz cuz the boy a turn star Twenty eighteen man a jam Kikstar All the girl dem finna call me mister Me I see the DM when I log in Insta' And I be star I don show (yhyh Madison e don show) And I be star I don show (yhyh Madison e don show) Man I move with my burden like Christ with the cross I'm not Abraham but I've been through a lot I'm changing my circle nobody to trust I'm thankful to God gratitude is a must Sad but I'm writing this letter And as you read through man I pray you feel better Don't stay on the ground anybody can grow Life is bisexual anybody can blow Me no fit to talk say the matter plenty Me no fit to write say the letter lengthy Everybody talk, ain't nobody helping Ain't nobody thinking, everybody empty Dem are try famz cuz the boy a turn star Twenty eighteen man a jam Kikstar All the girl dem finna call me mister Me I see the DM when I log in Insta' And I be star I don show (yhyh Madison e don show) And I be star I don show (yhyh Madison e don show) Ahuchapé Mahn I move with my burden like Christ with the cross I'm not Abraham but I've been through a Lot I'm changing my circle nobody to trust I'm thankful to God gratitude is a must
Sanatçı: Madison Kecci
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Madison Kecci hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı