maextro tr what's love şarkı sözleri

We be talking on the low She be taking all my phone if I leave am ee I be speaking from my heart oo No girldem got my allegiance eei Some just see say I post and send me love all season eei Love love flow on my notes I go take am to the coast from the coast to getti reason Seizure seizure girl don't give me seizure You be taking all my soul you be taking my body and soul Make I free am Seizure seizure girl don't give me seizure You be taking all my soul you be taking my body and soul Make I free am Uu Uuu Uuu Uu Uuu Juli frɛ me line yɛ me kulu kulu I don dey craze if I don't see you Uu Uuu Uuu Uu Uuu Juli frɛ me line yɛ me kulu kulu I just dey craze if I don't see you Why is your voice so soothing Take am smoothly Let me take you to movies Dey on the low make I guide I go shoot this Juli no dey gree ɔma me n do this Take all my cool kiss Keys to the Velar most men never do this Girlie bɔ me ka ka ka See for her eye my mini me nah nah Seizure seizure girl don't give me seizure You be taking all my soul you be taking my body and soul Make I free am Uu Uuu Uuu Uu Uuu Juli frɛ me line yɛ me kulu kulu I don dey craze if I don't see you Uu Uuu Uuu Uu Uuu Juli frɛ me line yɛ me kulu kulu I just dey craze if I don you Juli frɛ me line no Juli frɛ me line no Juli frɛ me line no Juli frɛ me line no Juli frɛ me line no Juli frɛ me line no
Sanatçı: Maextro TR
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Maextro TR hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı