mafizzy body(opor) şarkı sözleri
You fi loud the volume for my head
Temi ti pa mi she no dey waste time
This your round big shape make me match line
Omo work pon that I go still try
Onion set booty make a man cry
When you work it down o
Baby e Dey bounce o
See your big body wey Dey make a man choke
Oya rock My thing make my soldier stand o
D boy sweet die like Ajinomoto
Oh my God
Body toh set o oh my God
Body toh bad o oh my God
Omotena ni por por por opor por por por
Oh my God
Body toh bad o oh my God
Body toh set o oh my God
Omotena ni por por por opor por por por
Fizzy wole bad o'loja
Baby drag me ti mafa
I be bad man no matter
Girl dem chase when you get the paper
Wah you gon do when you see my voltage
Gone bad days when I live on manage
Block her like she post Anty savage
Roll it slide it like ah bandage
Oh my God
Body toh set o oh my God
Body toh bad o oh my God
Omotena ni por por por opor por por por
Oh my God
Body toh bad o oh my God
Body toh set o oh my God
Omotena ni por por por opor por por por

