M'Dee şarkı sözleri

God You too good You too good Baba You too good You too good You forgive me all my sun You too good And You bless me more than me God You too good Enemy dey so so accuse me Enemy dey so so refuse me Enemy dey so so abuse me But Baba God You defend me Enemy say I no go get car Enemy say I no go get house Enemy say I no go make am But Baba God You defend me Yes ooo God You too good You too good Baba You too good You too good You forgive me all my sun You too good And You bless me more than me God You too good Enemy dey so so accuse me Enemy dey so so abuse me Enemy dey so so refuse me But Baba God You defend me Enemy say I no go progress Enemy say I no go be success Enemy say I go live useless But Baba God You defend me Yes ooo God You too good You too good Baba You too good You too good You forgive me all my sun You too good And You bless me more than me God You too good See me today My name don become household name eh eh eh See me today All of dem talk say dem grading my game eh eh eh Na You Baba God Wey do dis change I go dey hala I go dey shout Dey bless Your name ooo God You too good You too good Baba You too good You too good You forgive me all my sun You too good And You bless me more than me God You too good

Sanatçının Fotoğrafı

Sanatçı Görseli Yok