m.e.m.o. energy (feat. muller bby) şarkı sözleri
Oh yeah
Memo
Whoa whoa whoa whoa whoa
Call me Mullar bby
Oh yeah what's up
Tell me What's up
I want your love and
I no Dey ask much whoa
I no Dey ask much oo
Whoa whoa whoa whoa whoa
Shortcut
I no Dey long talk
I want your heart and
I need some touch whoa
I need some touch oo
I need some touch oo
Baby gets down in my home
I go treat you nice in my zone
I no go do you ojoro Shey you know
I go shower you plenty love
You plenty love
Get down in my home
I go treat you nice in my zone
I no go do you ojoro Shey you know
I go shower you plenty love
You plenty love
Baby sunmomi
Give me energy
Girl you so fine
There's no compete
Na your ringtone
Be the remedy
Give me melody
Na hin give me energy
Baby whine your waist
On 'Yimi Lori
Na your mumu sef press my button
Mole su osuka
Kin'gbe e sori
Ma gbe e sori
Cause you give me energy
Say kilonso
Girl I need your love tonight
Anyhow e be give me vibe on vibe
Baby don't dull give me steady whine
Cause am gonna buy you plenty designer
Baby baby hello
This your love you give me
Wey Dey make me mellow
100 percent I no fit do you zero
Baby never me I no fit do ojoro
Eeh
Girl give me energy
High me liquor pass henessy
This kind love e no get remedy
Give me much love for the energy ( for the energy)
Girl give me energy
High me liquor pass henessy
This kind love e no get remedy
Give me much love wey i never see ( wey i never see )
Baby sunmomi
Give me energy ( energy )
Girl you so fine
There's no compete ( compete )
Na your ringtone
Be the remedy
Give me melody
Na hin give me energy
Baby whine your waist
On 'Yimi Lori
Na your mumu sef press my button
Mole su osuka
kin'gbe e sori
Ma gbe e sori
Cause you give me energy
Shey you go Dey tonight ( Shey you go Dey tonight )
Shey you go feel alright
Come to my room make we gist tonight
Come to my room we go Dey forever
In any kind of weather
we go Dey together

