m.g flamez freestyle şarkı sözleri

Yeah Mic check one two one two one two one two one two Yeah It's M G Yeah Uh Yeah yeah yeah yeah Uh Uh Look See I was born like this man I no practice am We go school But no because say we wan learn how to rap King of my throne My crown too big e fit crack your scalp Don't think I'm fragile I'm hard-headed like a soldier hat Got broken bars like beer parlor wey them scatter with fight Can't be fucked with or them stitches go plenty for your back Them call me MollY cuz my flow fit take you go moon and back Still blowing blunt and freestylin I dey rap for cloud nine The room is hot and stuffy Guess who's cooking in the kitchen My flow's tasty like jollof rice wey them garnish with chicken My lifestyle dey draw attention I surprised them with lyrics Like that emoji with big eyes I make em open am finish Some even drool like small pikin wey dey open mouth sleep I'm wild and calm at the same time like I get two spirits Spooky or friendly Pick the ghost wey you like see me most Head to head with them bulls So you be sheep to me I carnivorous on them meats be careful talking to me I'mma let that fangs in your veins While I suck you to drain This ain't no movie no Van Helsing Dracula on the beat I be werewolf on the mic Like I transformed in this beat Optimus prime You little robots bumblebee to me So don't test me cuz I sting real hard like bee When haters hear me drop freestyles Man I swear them get chills I get them goosebumps when they listen to words that I spit/speak If you no hear Pick my saliva and stuffed that shit in your ears I'm nasty, amazing, dangerous God damn I'm outta my mind Fantastic in 4s I'm adding up but I'm still the one Amongst millions I'mma shine You no fit shades this light Your Ray-Bans go melt If you stared at my direction too long On any beat I bring the heat I'm like a blazing sun One of a kind No photocopy fit originate me Certified dope I spit that cracked flow like I punched the mic Broken records But NGB the team I rep The goal is big Peak through this little thing of ours Thank God for life Me I get too many reasons to smile Haters dey vex for corner Them be like serious clowns I pray say God turn your mother fucking frown around I pray say God turn your mother fucking frown around It's a freestyle No ink Bitch I'm out
Sanatçı: M.G Flamez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M.G Flamez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı