m.g flamez no form şarkı sözleri

Yeah E no dey good to dey form oh (Ecstasy) Because you nor know who, go help oh As you dey hustle oh Na God abeg oh Yeah! Abeg no worry me If na fake life don't bother me My own sef dey for my body oh I'm just tryna be a better me Embrace my pedigree I'm tryna elevate my family I pray as I dey chase the money so Make mama no bury me Because of the lifestyle these cheques dey bring The song too dope even my ex dey sing Probably on ecstasy Left math class I no dey find Exes/X's But I dey find blessings And that's on the vessel of God's mercy That's on the vessel of God's mercy Yeah E no dey good to dey form oh Because you nor know who, go help oh As you dey hustle oh Na God abeg oh God abeg oh (God abeg oooh) E no dey good to dey form oh Because you nor know who, go help oh As you dey hustle oh Na God abeg oh Yeah And that's why I pray (I pray) Make you dey guide my way from bad minds hating Make you prolong my days (my days) Make you secure my grace through this paper chasing Make you dey bless my days (my days) Make you dey bless my way as I'm paper chasing Lord as I'm paper chasing ye ye ye And that's why I pray (I pray) Make you dey guide my way from bad minds hating Make you prolong my days Make you secure my grace through this paper chasing Make you dey bless my way Make you dey bless my days as I'm paper chasing Lord as I'm paper chasing ye ye ye Protect me from things unseen Pardon a nigga for the days that I took for granted Lord have mercy I've sinned Uh And that's why I'm on my knees to say Thank you, I'm grateful for your love You're everything and more I'm grateful for the breath in my lungs I hope to right all my wrongs And be better than I was And speak life with my tongue E no dey good to dey form oh Because you nor know who, go help oh As you dey hustle oh Na God abeg oh God abeg oh (God abeg oooh) E no dey good to dey form oh Because you nor know who, go help oh As you dey hustle oh Na God abeg oh
Sanatçı: M.G Flamez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M.G Flamez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı