m.g flamez puff puff şarkı sözleri

Mmm mm mm If no be the kpo oooooh oh oh oh oh oooooh Oh ooooh If no be the kpo When we dey blow (If no be the kpo we dey blow) For this hard times (We for dey ment oh) For this hard times (We for don dey ment oh) If no be the kpo When we dey blow (If no be the kpo we dey blow) For this hard times (We for dey ment oh) For this hard times (We for don dey ment oh) We for don ment oh Puff puff puff puff (Pass as we dey go) We for don ment oh For this hard times We for don ment oh Puff puff puff puff (Pass as we dey go) We for don ment oh For this hard times Say na the Igbo Wey dey calm them so Wey never make them go lo-co The only way niggas dey fight depression Since the government don forget the nation Blinded by greed forget the vision Incase ya didn't know I get a mission The reason why we chasin' daily bread Cuz even when day break sef You fit no see a crumb of bread Thoughts dey squeeze my head tight Like I got this thing on dread Na the same feeling them go get listenin' like them see breast Niggas dey press Cuz na the only opportunity them get Regardless your fails We no fit let that one affect our brains Them dey try to drain the energy "by" Givin' us bad names "Call us Lazy" When nothing dey to test the capability Men it's crazy how the government don turn to liability (oh) If no be the kpo When we dey blow (If no be the kpo we dey blow) For this hard times (We for dey ment oh) For this hard times (We for don dey ment oh) If no be the kpo When we dey blow (If no be the kpo we dey blow) For this hard times (We for dey ment oh) For this hard times (We for don dey ment oh) We for don ment oh Puff puff puff puff (Pass as we dey go) We for don ment oh For this hard times We for don ment oh Puff puff puff puff (Pass as we dey go) We for don ment oh For this hard times
Sanatçı: M.G Flamez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M.G Flamez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı