m:g dey for you (feat. t.y) şarkı sözleri

Ouu Yea yea yea yea yea I go dey for you if you give me chance And I swear I go keep you save when you come around Cause for you my baby I fight like superman And I go Dey for u my baby I go Dey for you Odoyewu obianuju wetin I do you wey make u treat me like fool Na because of you and the juju wey u do Baby Girl am stuck on you and I don’t know what to do I go love you like your mami Protect like your daddy Treat like you my baby Defend you like the army See I go love you like your mami Protect your daddy Treat like you my baby Defend you like the army I go dey for you if you give me chance And I swear I go keep you save when you come around Cause for you my baby I fight like superman And I go Dey for youu my baby I go Dey for you MG Ah Baby make I dey for u We can fly around town no be je menfou Doing big things now yea not a problem too Making money make a choice is it 1 or 2 All the time you and I call it rendezvous Gat a plan come around 9 for my carrefour Call your mommy tell your daddy I go marry you Reminiscing with my baby really all I wanna do Spread the word all around town Chioma be my baby perfect lady givam my crown All the time make me smile honeymoon na prime time All your beauty goes for ages talkless of a baseline This my love no Dey tire talking of a lifetime Not forgetting all our promises of love at bedtimes U go carry all my babies waiting for the right time Tell the world we are ready because it was Gods plan Yea ah it was Gods plan Reminiscing with my baby it was Gods plan Honeymoon in a limo that one na Gods time Baby am mad over your talking of runtown Yea it was Gods plan Reminiscing with my baby it was Gods plan Honeymoon in a limo that one na Gods time Baby am mad over your talking of runtown I go dey for you if you give me chance And I swear I go keep you save when you come around Cause for you my baby I fight like superman And I go Dey for u my baby I go Dey for you Baby give me love yea yea Baby give me love na na Baby give me love yea yea Baby give me love na na Baby give me love yea yea Baby give me love na na na Baby give me yea yea I go dey for you if you give me chance And I swear I go keep you save when you come around Cause for you my baby I fight like superman And I go Dey for u my baby I go Dey for you
Sanatçı: M:G
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M:G hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı