m.i. abaga clap for yourself şarkı sözleri

Should I tell you what you are Yeah You're a liar I'm not a liar Can you tell me the reason why you're calling me a liar Wait which lie I did it for you So that I will know which lie I did it for you So that I will now carry it for head everything I will now remember lie Wow all of the lies you no dey get degree (Graduate) All the money wey you get (Ehn) I hear say na Mp3 (Audio) Damn comot the Benz Buy the noodies Na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins Wow now is when you dey clap for yourself Nice congratulations now clap for yourself If you put your hands together Then you can clap for yourself Nice congratulations now clap for yourself I'm just so proud of myself I swear I'm a fan of myself (Yo) Everyday photoshoot fresh (Yeah) Na me dey hold camera myself (Woah) I swear I be hits like look at my features I just be jamb by myself I no fit ever f*ck up but in case I f*ck up I go understand with myself as I examine myself I see a nigga with potential (Potential) Making plenty money is essential (Essential) I could never pull up in a rental (Rental) VIP everywhere we dey enter Baby girl are you sweet in the centre (Centre) Are you ready to follow me for adventure (Venture) And if you get relationship you better end am (End am) Then turn around girl make you bend down clap for yourself Wow all of the lies you no dey get degree (Graduate) All the money wey you get (Ehn) I hear say na Mp3 (Audio) Damn comot the Benz Buy the noodies Na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins Wow now is when you dey clap for yourself Nice congratulations now clap for yourself If you put your hands together Then you can clap for yourself Nice congratulations now clap for yourself Let dem form like say dem get money on IG Flex money by the bundles yo When time reach dem go fumble o Money too short shatter bundle woah I was in the club by the DJ booth Like DJ play me that one two o Audio money by Rudeboy Yes you owe money on the bottles So you can't escape by the business Now na quilox boys don dey run to yo In your girls car when you come through Boy that's not how star do (No) Same girl daddy jay fondled Blaqbones had her last month too Jude O shey you wan run through (No) Coz I no go lie me I wan do (Woo) Wow all of the lies you no dey get degree (Graduate) All the money wey you get (Ehn) I hear say na Mp3 (Audio) Damn comot the Benz Buy the noodies Na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins Wow now is when you dey clap for yourself Nice congratulations now clap for yourself If you put your hands together Then you can clap for yourself Nice congratulations now clap for yourself Wow yeah Wow wow yeah Yeah wow yeah Wow eh yeah
Sanatçı: M.I. Abaga
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M.I. Abaga hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı