m!lán risking all şarkı sözleri

Trying to win But yet but yet we risking all Different dreams I know we see it all Life's a bitch I know you heard this one before This life fit give you thrills o My bro Just hear this song oh Plenty prayer from a sinner man E go dey pray pray for a better one Ahhh Do we feel a difference Or are we not just talk talking of it Ah Do we need deliverance Pastor go dey pray for a miracle Ahhh Social ties dem are killing killing So you no go scream when they killing killing Ah Pa say we not obedient Many years are pass wey dem neglect Ahhh Dem dey come dem be doing doing The more we look, the less we dey see Plenty pills and potions To drown my emotions Ahh Pushed up and over Economy wan run me over Trying to win But yet but yet we risking all Different dreams I know we see it all Life's a bitch I know you heard this one before This life fit give you thrills o My bro Just hear this song Oh my god Dem doing too much Dem fit no holy but dem going to church see them deceivers They got us cutting our corners I know we young And we want a good thing So we here and we risking all Continental area Dem kill us pass malaria We want some changes For the constitutional pages Feet in my Jordans I can't look good or I'm frauding ah Darkness every night We out here, we searching for the light The story wey we dey so Is a night mare everyday another case o Trying to win But yet but yet we risking all Different dreams I know we see it all Life's a bitch I know you heard this one before This life fit give you thrills o My bro Just hear this song
Sanatçı: M!Lán
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M!Lán hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı