M.T.A

Wipe My Tears (feat. Richie Fresh)

M.T.A şarkı sözleri

Fight for myself (Vemon) (Hmm yeah yeah) Fight for myself ( yeah yeah) Me I go dey fight for myself Fight for myself uh Real love no dey show for face Don't judge a book by its cover Overthinking fit makes man craze Me no dey forh I'm a solder All of the scars of pain All the fight and blame Oh lord send down rain and wipe my tears away Away away away away away away ah Oh lord send down rain and wipe my tears ah Away away away away away ah Oh lord send down rain and wipe my tears Back in the days I was stuck in sidelines Have been on the grind I no send their papa no time I've been steady facing sapa all my life back since 2005 Puff cann*bis stay high never sober I'm in a world of my own amma loner Dem be dey talk say I good I got better no cap me and my gees we dey Gaza Roll up, in a world wey we dey no love Ah oh lord, I dey work every day no dull me I'm out of my comfort zone Ta'je ni mo ma n muro pray for me I keep chasing my goal, I keep chasing my goal e no funny Away away away away away ah Oh lord send down rain and wipe my tears ah ah Away away away away away ah Oh lord send down rain and wipe my tears Past tense hm Me I no dey follow all my past tense hm hmm The hustle don dey drive me without license Until the loner boy drives a big Benz steady I dey chase big bag Without six-pack Giving distance, for my haters (wah wah wahh) hm Listen to my flows mo bad normal (bad normal) I no dey dull myself mo sharp normal (sharp normal) ko sere for your love no caucus (caucus) I dey on away like python (python) I dey on away like python yeah (yeah) Real love no dey show for face don't judge a book by its cover Overthinking fit makes man craze Me no dey forh I'm a solder All of the scars of pain All the fight and blame Oh lord send down rain and wipe my tears away Away away away away away away ah Oh lord send down rain and wipe my tears ah Away away away away away ah Oh lord send down rain and wipe my tears

Sanatçının Fotoğrafı

Sanatçı Görseli Yok