m'zaah money şarkı sözleri

Me nah want stress so don't bother me And we are not friends so don't brother me Me nah want stress so don't bother me And we are not friends so don't brother me Wetin they cure man stress na money Obasanjo and Stella na money Ned and Reginald na money Oshomole nko Wetin they cure man stress na money Obasanjo and Stella na money Ned and Reginald na money Oshomole nko Dem say money be the root of evil Na still money make life beautiful If you no get money you na get level God for us all, malam with him kettle Man never sleep on bike If You snooze you lose Say go me go ride or die Man is on the grind men from 9 to 5 If e no be money talk please don't call my line Me nah want stress so don't bother me And we are not friends so don't brother me Me nah want stress so don't bother me And we are not friends so don't brother me Wetin they cure man stress na money Obasanjo and Stella na money Ned and Reginald na money Oshomole nko Wetin they cure man stress na money Obasanjo and Stella na money Ned and Reginald na money Oshomole nko No more stress, everything blessed Wanna check my standard? everything classy You know like ah journalists, man still dey press Them know say we so real, we no try impress Man fi to trust the almighty Give them good vibes from the 90's When I come through, I strike like ah lightening Men I give them good vibes (give them good vibes) Me nah want stress so don't bother me And we are not friends so don't brother me Me nah want stress so don't bother me And we are not friends so don't brother me Wetin they cure man stress na money Obasanjo and Stella na money Ned and Reginald na money Oshomole nko Wetin they cure man stress na money Obasanjo and Stella na money Ned and Reginald na money Oshomole nko
Sanatçı: M'zaah
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M'zaah hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı