M'zaah şarkı sözleri

Anytime wey dem commit Dem go talk say na small crime Dem make the people live in conflict, still call am small crime 20/10/20 them take so many lives Omo na small crime (Na small crime) Na yawa yawa dey my country Na yawa yawa dey my country Na yawa yawa dey my country Wahala no Dey finish Hashtag snake swallow money Shout out to the family Every day for the bush meat, but one day for the enemy Things Dey happen for my country e no funny Our government value nobody (Nobody) If we speak up them go call for the guns Them ah all above the law I sleep with the thoughts of the cops coming to knock on my door My country people normalize eating off another man job (Another man job) Anytime wey dem commit Dem go talk say na small crime Dem Make the people live in conflict still call am small crime 20/10/20 them take so many lives Omo na small crime (Na small crime) Na yawa yawa dey my country Na yawa yawa dey my country Na yawa yawa dey my country Wahala no Dey finish The only palliative wen reach us na the ones we thief And no body fit talk wetin we dey see The only palliative wen reach us na the ones we thief And no body fit talk wetin we dey see Brothers and sisters em dying e no bother them Them nah dey find solutions to our problem How em go care if dem fit forget the anthem Brothers and sisters em dying e no bother them Them nah dey find solutions to our problem How em go care if dem fit forget the anthem Anytime wey dem commit Dem go talk say na small crime Dem Make the people live in conflict still call am small crime 20/10/20 them take so many lives Omo na small crime (Na small crime) Na yawa yawa dey my country Na yawa yawa dey my country Na yawa yawa dey my country Wahala no Dey finish

Sanatçının Fotoğrafı

Sanatçı Görseli Yok