n g official gra gra şarkı sözleri

Its another hit Another move I go dey sing I go unleash I go dey do am I no go tire I no break down Amplifier I'm like oliva twist I no go quit I go dey Grove Until the evening I go dey move Like scoobi I no dey do gra gra No give me Teach me how to fish I no dey do gra gra o No give me Teach me how to fish I no dey do gra gra No give me Teach me how to fish I no dey do gra gra o No give me Teach me how to fish I no dey do gragra Anything I do E dey go dada o The boys dem go gaga Any where I enter He dey burst dada I no dey do gragra Anything I do E dey go dada o The boys dem go gaga Any where I enter He de burst dada Am so grateful To all my fans Wey dey like Wey dey feel my song And am so thankful I still dey Another day Everyday Dey update Dey celebrate We go jubilate And relate ya I'm champion I'm groving I'm moving On the top Like a maniac Ino de do gragra No give me Teach me how to fish Ino de do gragra No give me Teach me how to fish I no dey do gragra Anything I do E de go dada o The boys dem go gaga Any where I enter He dey burst dada I no dey do gragra Anything I do E dey go dada o The boys dem go gaga Any where I enter He de burst dada
Sanatçı: N G OFFICIAL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
N G OFFICIAL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı