n g official omoge şarkı sözleri

Tancha little girl You sweet pass Omo you carry first You fine pass Omo He sure for you O baby He sure for you Girly I want to be your gate pass I fly for you Be your visa Omo he sure for you Assurance cover you O dun O fine gan O dun O fine gan O dun o O dun omoge O dun omoge O dun O fine gan O dun O fine gan O dun o O dun omoge O mo yen dun omoge O sure fomo yen Omo gidi O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen O sure fomo yen Omo gidi O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen I go do I go do Anything for you Anything that you want I do Anything you want I do I go do I go do Anything for you Anything that you want I do o Want I do I give you sote Anything I do I give it to you sote I can give you all night I can be your ote Omo you de give me that thing Wey dey make me de ok This is my gratitude No attitude Girl you no say Girl I go treat you better I no go do Wetin go make you vex Say you no say. O sure fomo yen Omo gidi O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen O sure fomo yen Omo gidi O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen Omotoshan O sure fomo yen
Sanatçı: N G OFFICIAL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
N G OFFICIAL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı