n g official on god şarkı sözleri

Shey you be vampire You hustle You hustle You don tire You carry kaya Your head kon dey start To cash fire Shey you won Kill yourself o You hustle You hustle Omo you need Some rest o On God On God Do wetin go Make you feel happy Live your life Make you feel happy Ja yere Je ka jo faaji You can not kill yourself o Do wetin go make you feel happy Live your life like a VIP Ja yere Je ka jo faaji You can not kill yourself o On God On God On God On God Only on God On God E sure o On God On God On God On God Only on God On God E sure o Our government bad o Dem no wan give The ghetto boy jab Dem be barawo Dem too bad o We no die We still dey Living our life Everyday Still de hustle Everyday No pain No gain. Do wetin go Make you feel happy Live your life Make you feel happy Ja yere Je ka jo faaji You can not kill yourself o Do wetin go make you feel happy Live your life like a VIP Ja yere Je ka jo faaji You can not kill yourself o On God On God On God On God Only on God On God E sure o On God On God On God On God Only on God On God E sure o
Sanatçı: N G OFFICIAL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
N G OFFICIAL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı