n g official orile (feat. okanlomo) şarkı sözleri

Star boy Wey I be today Life am living Come from orile Many many things Dey happen Many many things Dey shele for Orile Gba money Gba money Gba money Star boy loke Mo ni kpe Kpa won ni yo Kpa won ni Kpa won ni o Star boy Gba money Gba money I gba money ye eh Mo n gbadum I get many things To tell you About my area Where I come from Make you no say We no kalu We get value China come from orile e He come from orile Emmanuel Amunike Come from orile He come from orile Obafemi Martins Come from orile Omuri Ekpo Come from orile o Sheyi law Arugbe Come from orile o Moshalashi Ekunjimi Iyabo Baale Aloko Savage Alagba Put together Star boy Wey I be today Life am living Come from orile Orile Many many things Dey happen Many many things Dey shele for Orile Orile Gba money Gba money Gba money Star boy loke Mo ni kpe Kpa won ni yo Kpa won ni Kpa won ni o Star boy Gba money Gba money I gba money ye eh Titi ti Tikpe tikpe Lo orile o Lati n ba bo Ni bi ise orin Ama de oke La gbo ile orin A ole se Ki awa Ma see k'orin Ti Irin ba kan iron Ikan a te fun ikan Omo asigbowo Lo'n pede yen Beere l'owo Oye le ku Aaja e gan Okpe Ekunjimi Oko to bi lo ba Wa je ko mo Gon gon M M Adeshino Ajagun gbaade Make me serious o Lawani to gi ni Kafila Moshalashi nko Adeleye won. Gba money Gba money Gba money Say star boy Lo ke kpa won ni yo Kpa won ni yo Kpa won ni yo Star boy Agba money yo Agba money o I gba money yo eeh Oya Shogbodu Atunda Limota Adeleye Adisatu Sure boy Star boy Star boy Star boy e Ngizzy Okanlomo Makati Keshofobi Dapo Ekunjimi We plenty oooo
Sanatçı: N G OFFICIAL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
N G OFFICIAL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı