n g official somebody şarkı sözleri

Party Is Friday party You get money You join body You want to carry somebody Go home Go home But erima plenty Dem dey fine money Dey fine body Wey go make dem happy E ti gege Baby oya se je je Give it to me girl girl Na you alone o girl girl Omo ye yato nori Baby oya se jeje Give it to me girl girl You alone o girl girl Oya broda broda If no get sit down No come here come dey buga Carry your own matter Oya sister sister If you no fine sit down No come here come dey buga Carry your own matter Hold somebody Hold somebody Mo mo yan ri Mo mo yan Ayeh yeh yeh Ayeh yeh yeh Ayeh yeh yeh Erima whine am Whine am for me My money too large o I give dem back to back o E no matter o I give dem hot My gbedu sweet He give dem touch This life we dey is a freedom world Make you live your life Make you no dey dull You can do your best No be by force Baby oya se jeje o Give it to me girl girl o Na you alone jeje oo Omo yen yato lori Baby oya se jeje o Give it to me girl girl o Na you alone girl girl oo Oya broda broda If you no get sit down No come here come dey buga Carry your own matter Oya sister sister If you no fine sit down No com here come dey buga Carry your own matter Hold somebody Hold somebody Mo mo yan ri Mo mo yan Ayeh yeh yeh Ayeh yeh yeh Ayeh yeh yeh
Sanatçı: N G OFFICIAL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
N G OFFICIAL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı