n g official sunmomi şarkı sözleri
Come closer
Make I feel you
I really really
Wanna hold you
Rock you
I no go lie
You be fine girl
That thing
Wey you dey find for sokoto
Girl you no
E dey my sokoto
Make you dance
Make you jogodo
Baby
You really really know o
Every little thing
That you want
I go give it to you
Girl you know
Oyeh
The way you want am
Sumomi
Sumomi
Sumomi
My baby
You know
I get plenty money
Girl I go give it to you
I go give it to you
Sumomi
Sumomi
Sumomi
My baby
You know
I get plenty money
Girl I go give it to you
I go give it to you
Wannem jo
Wannem bia
See this girl
Big budi bra
The way she dey wine
She de cause casala
I dey dance
She dey dance
But no galala
But she gbogbo ti gbo
I dey gbogbo tila
E gbo gobo like say
We dey gbogbo naija
Wannem
Biko biko
Wene wa yo
The way you dey wine
Yem wayo
I really really
Wanna spend money
Over you
Take love
Take love
Cover you
Take money baby
To sponsor you
Anything u like
You no go lack o.
Sumomi
Sumomi
Sumomi my baby
You know
I get plenty money
Girl I go give it to you
I go give it to you
Sumomi
Sumomi
Sumomi my baby
You know
I get plenty money
Girl I go give it to you
I go give it to you