naab this kind love şarkı sözleri

Yeah This kind love o It dey burst my brain Girl you too, too, fine o Make you come my way This kind love o It dey burst my brain Girl you too, too, fine Make you come my way Girl your body dey make me higher Nobody go love like I am Girl your body dey make me higher Nobody go love like i am Nobody go love o Nobody go love o Nobody go love o Nobody go love o Girl commot your dress And quench my fire She dey wear designer Nobody be finer Girl come come through I know you tired ( I know you tired) We can do what you want So lets just try o,(So lets just try) Girl wetin man go say when They holla Wetin man go do No wahalla So anything you want We can buy o You be fine fine girl Wey you style o Awww yeah Awww yeah Awww yeah This kind love o It dey burst my brain Girl you too, too, fine o Make you come my way This kind love o It dey burst my brain Girl you too, too, fine o Make you come my way Girl your body dey make me higher Nobody go love like I am Girl your body dey make me higher Nobody go love like i am Chale i dey tell you o This girl kraa She be fine Mtchew If i don't get this girl o I swear i go vex
Sanatçı: Naab
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Naab hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı