nado banks stbg money şarkı sözleri

Money fit change your life gon Money fit change your catwalk Money fit change your background Wetin money fit do Money fit change your life gon Money fit change your catwalk Money fit change your background Wetin money fit do Me tell them. Money Money If you get the money I Abeg you make you jaye Money Owo If you get the money I Abeg you make you jaye And if you see person with the money, call am ahaji And if you get the money make I see you pull up in the lambo And as you get the money make you no dey think say you no go die ooo That's why I say make you just dey flex and festa If you get the money (tananana) Make you no Dey dull(tanaana) Make you just Dey ball(tanana) No one knows tomorrow (tanana) If you get the money (tanana) Make you no Dey dull(tanana) Make you just Dey ball(tanana No one knows tomorrow (tanana) Money Money If you get the money I Abeg you make you jaye Money Owo If you get the money I Abeg you make you jaye Cause if you ask Wetin Dey sub You go see na money matter be that And if you ask Wetin you want He go say I want the money now Cause if you ask Wetin Dey sub You go see na money matter be that And if you ask Wetin you want He go say I want the money now If you get the money (tanana) Make you no Dey dull(tanana) Make you just Dey ball(tanana) No one knows tomorrow (tanana) If you get the money(tanana) Make you no Dey dull(tanana) Make you just Dey ball(tanana) No one knows tomorrow (tanana) Money Money If you get the money I Abeg you make you jaye Money Owo If you get the money I Abeg you make you jaye
Sanatçı: nado banks STBG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
nado banks STBG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı