naga no backup şarkı sözleri

This life fit confuse somebody o Sometimes e day go very well, Other times e wan wound somebody o Still I go on with my shoulder high up Nothing day wey fit to put a man low Me I get God my confidence to the roof So me no fear no dogs wey dem day bark, way day woof Focus! No "innie Minnie Minnie mo" Still dem wan drag me down dey no wan let me go Say if I no go their way me I be nothing o Me I tell dem make dem stop the capping o Say me I go march on I'mma go even if no backup And God be my benefactor And so failure me no go factor To the moon! Without no backup I make one choice and then me I lock up Father son holy spirit got us So on a regular we go day ga tan ga tan Until we pass the baton! Say me I getti biggie purpose The journey diffirent from wetin me I chose o Me love to flex, chop life, catchie cruise o But God wakey me so me I no fit snooze oo Me start to rep one time, Omo ologo Give the devil problem, o ma rogo Spread the word go far that's the motto Until Jesus come and pack us in a motor motor Question! What if dem no follow? Me I no mind me I go it alone oh lone oh lone But e sweet for this side And me no selfish I throw dem the rope oh rope oh rope Say make we day go yo, harvest plenty and time e day go yo Multiply like the two fish and the loaves yo Devil go choke o! But me no mind so me apply pressure Scatter the whole place make dem hear next door Turn up the whole place in the name of God E day shock you? I know you never seen this before Say me no mind I apply pressure Scatter the whole place make dem hear next door So catch a vibe and the spirit go follow E go make you do wetin you no fit Me I go march on I'mma go even if no backup And God be my benefactor And so failure me no go factor To the moon! Without no backup I make one choice and then me I lock up Father son holy spirit got us So on a regular we go day ga tan ga tan ga tan Me I go march on I'mma go even if no backup And God be my benefactor And so failure me no go factor To the moon! Without no backup I make one choice and then me I lock up Father son holy spirit got us So on a regular we go day ga tan ga tan Until we pass the baton! I'mma Go I'mma Go I'mma Go Until we pass the baton Ah ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah
Sanatçı: Naga
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Naga hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı