o g mage head of state şarkı sözleri

All the labors of our heroes past we go run am again But it won’t be the same Getting ready for the game For now we go turn up the heat and gbese For now we go put on the shoes and lace Make we run this race (Usain Bolt) Shey you wan fight? Mans got that slap that would reset Your hearing and all of your defects If you wan chook nose for my business Don’t test me, God be my withness You no fit look my face say I’m not that guy If you collect now shey you go wonder why As i dey come dem go prostrate You can never take wetin i must get And na my image she go portray o Be like say i don be new head of state When i dey enter location them no born you well make you dey my way Fire my opps with bazooka them baga them no fit come again Ehn, them no fit come again Run am again we go crack you like joke Get on my knees and pray Thank God for annointing Na Wetin go break this yoke Focus No go dey jonze when you know say man now you ghas to concentrate Who be that one wey no help the bro You wanna chop omo keep your plate Underdogs don become the person omo you cannot underate I no dey sleep with failure success go be my date If she no want i go go meet grace
Sanatçı: O G Mage
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
O G Mage hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı