o g mage too blessed (feat. oluwaf3mi) şarkı sözleri

Mage These speakers are not ready Back in the day couldn't understand the boy been great Really had to take a leap of faith Then I found me a way so I just won't break Since I drank that juice now I dey see way I wanna use my bars to just testify This day I was riding in this Taxify The way brake take fail you go think say na test Every breath that I take, I just know that I'm blessed On the war front, ready to battle Stay legit so make SARS no go catch you 'Cause for this world mehn, the things fit to mad you Walahi na grace what we do swear they can't do Devil wan use my head to dey catch cruise I'm fighting the dark and I can't lose Stunt on demons like say I be Tom Cruise In a dark Suit, dark shades and my black shoes Like tire wey burst, we too blessed One blessing not enough, too blessed Dem wan cut our light, useless Dem no know say we too blessed Like tire wey burst, we too blessed One blessing not enough, too blessed Dem wan stop our shine, useless Dem no know say we too blessed High speed chase 'cause they after the paper But I don't chase bread my dad is the baker Life of fame no go fit me I say don't worry I'ma take it to my tailor Mage, let the cat out the bag let the money get space I'm too blessed, I'm winning all of the bets placed I no fear, overcoming all of the threats faced Demons in my path but I see dead snakes It's a tey time something (Something) Blessing yapa how I go con dey struggle? The flex legit mehn no be ponzi Success stay shocking like say I be Von Doom My name no be Victor, man I'm Femi Giving you the medics when I'm rapping In the blocks like Tetris Got the linesman but I'm the referee Game over now I'm resting Like tire wey burst, we too blessed One blessing not enough, too blessed Dem wan cut our light, useless Dem no know say we too blessed Like tire wey burst, we too blessed One blessing not enough, too blessed Dem wan stop our shine, useless Dem no know say we too blessed Too blessed Too blessed Really no know say we too blessed Too blessed Too blessed Dem no understand say we too blessed oh (Like tire wey burst) too blessed, too blessed Dem no know say we too blessed Like tire wey burst, we too blessed Dem no know say we too blessed
Sanatçı: O G Mage
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
O G Mage hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı