oa1 b.o.b (feat. king bizz) şarkı sözleri

AYagayaga yage yeah yeah (Swagz give them joor) King bizz oyeah aaa You ready no know o OA1 on this one a yeah aa Baba God Bless Me Now (Bless me now) Even Dangote dey pray for bread o Wetin kon dey sop e now (Dey sop e now) A brudda man hate on a brudda man Desperation so into you o Look what you've now become I will never speak my mind So much medications dat i take at night And my heart racing now I was very young when my mama died I will never speak my mind So much medications dat i take at night And my heart racing now But Base on believe, we go fall their hand Baba Shanu mi Dakun pinre kari ni Kin rire gba,kin ma foya Cause Base on believe, I go fall una hand Baba Shanu mi Dakun pinre kari ni Oh-oh-oh-oh-oh Oh-oh-oh-oh-oh I go fall fall Una hand (Oh-oh-oh yeah) Blessings blessings oya follow me o (Dakun follow me o) I gat nobody only you o (Father only you o) Something is weaken me I don't wonna give up at in the hustle oo Mama they wait for me Papa they wait for me Say make I make am ah I gat many keys on my hand Which one go open my way God I gat many keys on my hand A wo lo ma shilekun Ayomi o Make them believe me dey go me no fo (Aje) I get God for back me no fo Base on believe I go fall there hand E bi ti ma de mo ma de be o ah Baba God Bless Me Now (Bless me now) Even Dangote dey pray for bread o Wetin kon dey sop e now (Dey sop e now) A brudda man hate on a brudda man Desperation so into you o Look what you've now become I will never speak my mind So much medications dat i take at night And my heart racing now I was very young when my mama died I will never speak my mind So much medications dat i take at night And my heart racing now But Base on believe, we go fall their hand Baba Shanu mi Dakun pinre kari ni Kin rire gba,kin ma foya Cause Base on believe, I go fall una hand Baba Shanu mi Dakun pinre kari ni Oh-oh-oh-oh-oh Oh-oh-oh-oh-oh I go fall fall Una hand (Oh-oh-oh yeah) Baba Shanu mi Dakun pinre kari ni Kin rire gba,kin ma foya Cause Base on believe, I go fall una hand Baba Shanu mi Dakun pinre kari ni Oh-oh-oh-oh-oh Oh-oh-oh-oh-oh I go fall fall Una hand (Oh-oh-oh yeah) Oh-oh-oh-oh-oh I go fall una hand
Sanatçı: OA1
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OA1 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı