obaya zero joy (feat. kwame cyroc) şarkı sözleri

Sometimes you go see me you go figa I be lazy But eno be say I lazy Ebi sapka wey dey kee me on a daily As you dey see me I no chop from nra akyi Life no be joki If ebi joke den I swear eno be funny Sometimes I wonder why I dey suffer so bad oo I dey grin today and tomorrow Waiting for my time oooouuuuu The things I dey see for night I can't tell oo omo No joy oo But I dey stay strong I Dey wait for my time Mbaa eno dey bother me Konkonsaa eno dey bother me Ma me sikaa that be my energy Aaahh sikaa Edey give me melody Eeii Mbaa eno dey bother me Konkonsaa eno dey bother me Ma me sikaa that be my energy Aaahh sikaa Edey give me melody Sika sika aboa sika Sika sika Aboa sika Sika sika aboa sika Sika sika aboa sika Sika sika aboa sika Sika sika Aboa sika Sika sika aboa sika eeiii Sika sika aboa sika Aahh aahh aahhh Omo the things I Dey do for money Edey kill me for soul body I no go talk cos my tears no go gree Eno go gree My mommie She for chop and that shit no funny Got me working all day like machine Cerelac I for buy for pikin Sakpa wey killi me so Sakpa edey kpai me oo And I no fit breathe oo Poverty Dey choki me oo Sakpa wey killi me so Sakpa edey kpai me oo And I no fit breathe oo Poverty Dey choki me oo Aaarrh Mbaa eno dey bother me Konkonsaa eno dey bother me Ma me sikaa that be my energy Aaahh sikaa Edey give me melody Eeii Mbaa eno dey bother me Konkonsaa eno dey bother me Ma me sikaa that be my energy Aaahh sikaa Edey give me melody Sika sika aboa sika Sika sika Aboa sika Sika sika aboa sika Sika sika aboa sika Sika sika aboa sika Sika sika Aboa sika Sika sika aboa sika eeiii Sika sika aboa sika Aahh aahh aahhh
Sanatçı: OBAYA
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBAYA hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı