obedo pf ghetto boy şarkı sözleri

I'm showing for their Tele I said Ogbene verily verily But they never believed in me you know Oh no no Early in the morning go down I'm praying for my money Make I no go back to mourning oo The Ghetto wey I came from Only you go carry your pains alone Only you go carry your cross alone Only you go do your waka alone Grinding make I wear ICE on my neck Grinding make I wear ice on my wrist Ah ah ever repping where I came from I never forget where I came from Am a ghetto boy you know Oh no no ever repping where I came from I never forget where I came from On a ghetto way you know On GOD on GOD Nobody go stop the shine wey dey come Nobody go stop the rain wey dey fall Nobody go Ain't nobody fit stop am On GOD on GOD Nobody go stop the shine wey dey come Nobody go stop the rain wey dey fall Nobody go Ain't nobody fit stop am Came from the mud heading to the moon No go tell me trash Forget say I cool See I no be fool Oloriburuku Ex fact wetin mama cook E done full my head only money mata I just wanna blow like omotena blow I no go do you make you no go see road All I want is vibes on vibes Only making money on my mind Cause me I be ghetto boy oh no no Do you know the pains and the sacrifices Only making money on my mind Cause me I be ghetto boy oh no no Ever repping where I came from I never forget where I came from Am a ghetto boy you know Oh no no Ever repping where I came from I never forget where I came from On a ghetto way you know On GOD on GOD Nobody go stop the shine wey dey come Nobody go stop the rain wey dey fall Nobody go Ain't nobody fit stop am On GOD on GOD Nobody go stop the shine wey dey come Nobody go stop the rain wey dey fall Nobody go Ain't nobody fit stop am
Sanatçı: Obedo PF
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Obedo PF hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı