obee slim 10 toes (cele boy) şarkı sözleri

I love girls, girls up in my head Girls stuck in my bed, den plenty gon Me I nor fit talk And I got friends, friends wey nor be friends Dem try to burry my head But I get GOD so e nor fit work I stood ten toes like person wey dey Cele church I stay mute and I nor fit talk I stay put and I nor fit rush And if you try to cross my lane I go crush you I get tools and I still get GOD I get tools and I dey fear GOD So therefore me I just want to dey Let the liquor take away my pain So therefore me I just want to dey Steady on jaye, I know say. Better dey go come So therefore me I just want to dey Let the liquor take away my pain So therefore me I just want to dey Steady on jaye, I know say. Better dey go come So me tell them Don't try to play me like dice Man so geed , bad man colder then ice Little days I never try despise , steady on my grind Cause I know say jah will provide Oh I am just living my life So when you see me outside beg talk to me nice Oh I am just living my life So when you see me outside beg talk to me nice I stood ten toes like person wey dey Cele church I stay mute and I nor fit talk I stay put and I nor fit rush And if you try to cross my lane I go crush you I get tools and I still get GOD I get tools and I dey fear GOD So therefore me I just want to dey Let the liquor take away my pain So therefore me I just want to dey Steady on jaye, I know say. Better dey go come So therefore me I just want to dey Let the liquor take away my pain So therefore me I just want to dey Steady on jaye, I know say. Better dey go come
Sanatçı: Obee Slim
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Obee Slim hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı